ログイン  | 新規登録
歌詞投稿コミュニティ「プチリリ」

TOP > 歌詞 > Rizzla
Rizzla

アーティスト:Burna Boy  アルバム:On a Spaceship 

  • お気に入り登録




Oya pass me the rizzla (ebano) Make i unlock the ginger (ebano) Any style i deliver (ebano) Anybody wey no like make they comot there But they no geti liver (ebano) Some of them na deceivers (ebano) Omo kon tufe jaiye Monaco But them no geti Visa (ebano) Omo nbero, omo yeeh oh Omo Mamarazi lomo yeah Oshen bubble Oshen bubble E be like you dey see double You dey see double When the gbedu enter you Say e go dey ginger you Them be think say we dey joke Now they see say no be joke As the matter develop I say make i let you know Say lati kekere (Lati kekere) Lati kekere n'imoti hustle Moti’m bubble Eh malo moto, ginger me Party oma sareju moto Sareju moto Oya pass me the rizzla (ebano) Make i unlock the ginger (ebano) Any style i deliver (ebano) Anybody wey no like make they comot there But they no geti liver (ebano) Some of them na deceivers (ebano) Omo kon tufe jaiye Monaco But them no geti Visa (ebano) Omo nbero, omo yeeh oh (omo)


投稿者: kotodamatake
プチリリ再生回数:0





日本語English

利用規約プライバシーポリシー許諾情報運営会社お問い合わせヘルプ
© 2024 SyncPower Corporation


Page
Top